Shallipopi, the Plutomania Record manager and incredibly talented Nigerian musician, has stunned his fans with a brand-new number-one single titled “Free Service.”

Additionally, the multi-talented Nigerian record producer YO X produced this new masterpiece, which also serves as a sequel to his stellar nine-track album “Shakespopi Album.” Furthermore, if you have a strong passion for exceptional music, you should include this amazing composition to your playlist.

Free Service Song Lyrics Below.

 

Yo, X

Dem call me shallipopi, Pluto Presido

Giddem

 

Day break, everywhere burst

Everywhere stew, money dey rush

Vacation for me and all my blood

As I dey, credit alert dey drop

You can’t love me, it’s not by force

If not money talk, I’m not involved

Na how they go pay me, I dey find

I nor dey find free service

 

Free service or high service

Benin boy, I can show you magic

Ladies dem, they call me daddy

I’m like it when shaking that thing

Free service or high service

Benin boy, I can show you magic

Ladies them call me daddy

I’m like it when shaking that thing

 

That thing, fat thing wey dey scatter my brain

Permit me, make I touch e dey scatter my brain

Let me put my thing inside your thing

You don confirm say Evian dey

But the only way wey nor fit show map

Shey you know say na Pluto ways

 

New school Michael Jackson

Dem call me Shalli, if you asking

Look at me soft, I’m looking fancy

Baby put it on me, do it nasty

Dorobucci like Don Jazzy

I dey vacation for Miami

No go dey try cross my lane

Make we no get misunderstanding

Na payday, everyday day na payday

No go think say na play play

Me dey go, me I dey dey, on my way way

Na payday, everyday day na payday

No go think say na play play

We dey go, me I dey dey, on my way way

 

Free service or high service

Benin boy, I can show you magic

Ladies dem, they call me daddy

I’m like it when shaking that thing

Free service or high service

Benin boy, I can show you magic

Ladies them call me daddy

I’m like it when shaking that thing

 

That thing, fat thing wey dey scatter my brain

Permit me, make I touch e dey scatter my brain

Let me put my thing inside your thing

You don confirm say Evian dey

But the only way wey nor fit show map

Shey you know say na Pluto ways

Confirm

 

Yo, X

Giddem

Listen to and download Shallipopi’s “Free Service” Mp3 with lyrics below.

Download Now ⬇️